*Page
47*
If say
na before i for don dey ontop her dey
sample dey fuccking ass, but because of the
oath i was afraid to even near her i nor
even fit do anything, my guys any girl wey
tell una make una take oath make una run
leave that girl na me dey tell you, that
person no love you, na lust no be love, when
the love start e go shack una like ogogoro,
but after sometime the ogogoro go dey clear
for una eye small small, because as for me
na everlasting punishment, God nor go make
me meet somebody like adanna for my life
again in Jesus name Amen. Favor: that snake
between your leg. Me: what, which snake,
where is it? ( i stood up quickly ).
Favor
started laughing like mum showing me her
fine open teeth, e be like say open teeth dey
make some people fine sha. Favor: i mean
the thing in between you leg. Aaaah, i calm
down i thought she meant real snake, so i
sat down on my bed again and cover my
family with pillow. Me: nothing favor: come on
let me see it. Me: you don see am before
why you wan see am again. Favor: come on
no dey form innocent boy for my front again,
i know say you dey samma girls for this
room well well, or you think say i nor know
say you dey scatter chinansa tooto. Me:
hahaha na truth i be dey gbog her, but na
before, i don change now, old things have
pass away and now am a born again. Favor:
see who dey talk abeg shot up joor. Me: you
think say i dey lie, oya tell me when last you
don see girl for my house again? Favor: na
truth you talk sha, e don tey wey you carry
girl come house, but the thing go don dey
hungry you oh, she said as she open her leg
this time, she open it wide, see as her pussi
get big lips like cow yash, oboy the thing send
signal enter my body like electric shock,
favor: do you like what you see,,
she said as
she insert her right hand inside her and
start rubbing it, if una see how my dicck don
rise eeh, e wan tear my boxer, lol, omo i nor
fit bear am again, but i still dey pity her,
because blessing no even wan see me again
after that miraculous slap from heaven, she
use her left hand to rub her breast and
start fucking herself with her right hand,
twisting her body, she start using her hand
to point at me, signaling me to come help her
suck, chai see free visa, i stood up remove
my shirt, i move her up i look her straight in
the eye as if i want to kiss, she set her
mouth open but i just shift to my left, took
her phone from the table, she was still
expecting the kiss while i hold her hand and
push her out of my room and slam the door.
Get Behind Me Satan.
Chai so i just miss that
sweet pussi now, oh boy na God go punish
satan me wey i nor dey take eye see pusssi
before, even girl fit use pussi set me up, i
remember the time, wey i dey gbog my elder
brother erema, when he catch me, na my
mama save me, i for be castrated human
being now well no long thing sha according to
dbanj, life dey short so make we enjoy am as
we dey young, i lock my door and relax on
my bed looking up to ceiling as na there my
wahala dey, i didnt know what to do so i took
my phone and called my loving adanna.
Adanna: congratulation. Me: congratulation for
what? Adanna: for been able resist her. Me:
where you watching us? Adanna: no but i
was feeling it too, i told you anything you feel
i feel too i can even confirm now that you
are in the mood to have now and am in the
mood tooo.
Me: since you know am in the
mood and you are in the mood too why dont
you come now? Adanna: nah i cant come
now, but you will come to my placein the
night. Me: but why do i have to come, why
dont you come over to my place? Adanna:
there is something i want to show you Me:
what is it? Adanna. Well if you come you will
see it. Me: hmmm ok no wahala, but what do
you expect me to do with my hard dicck.
Adanna: well what did you do last time you
were in the mood? Me: well am not in the
mood to sleep now. Adanna: alright go and
fucck her but know that if you die i cant raise
you up. Me: weeelll, if you cant raise me up
at least you will die with me. Adanna:
hahahaha do you thing if i can die i will still be
alive now. Me: but seriously do i really have
14more days to live, according to mercy?
Adanna: when you come we will talk, bye. She
cut the call at once, na wa oh, na which kind
game this girl dey play self eeehh, me i be
uzebba boy na we get the greatest witch for
the whole of nigerian, we even first america
to they fly self, make this girl no try anything
with me oh, but come to think of it,
—————–
Page 48
am i really
myself, i have stop going to church, i have
stop praying to God, no more school
fellowship again, i dont even care about my
family again, blessing left me, i broke my
loving mercy’s heart, hmmm i really need to
see adanna, and i mean now. I took my phone
and call adanna, but she didnt pick, i tried it 3
times she nor even pick am then a test
entered my phone “i know you are worried
but trust me i will tell you everything when
you come, so just relax for me okay, i love
you.” na wetin she dey ma dey do self wey
she nor fit come my house, and she no get
any work for house oh, i throw my phone
away, i look at the time 4:00p.m chai make
this time move fast na, i just dey reason
many things for my head wey another test
enter my phone, i look the name, unknow
number.
” am really dissapointed at you, i
thought you are a man not knowing you are
a kid, well thanks for the insult, it wont
happen again, you can keep your dicck, after
all you are not the only one with big dicck, so
go to hell” lol, na how the idiot even take get
my number self, i dont remember giving her
my number oh, hahaha so she know that am
not the only one with big dicck then why is
she disturbing me, afterall wether e even
small e no matter na by experience, i
remember when i was 14 me and my
schoolmate fucck one girl, my friend have
small dicck why me my own is grab, i Bleep
the girl finish the girl no even make noise,
but when my guy Bleep this girl, she begin
dey cry,
“mummy oh, mummy oh, i don die
oh, wa hwa me oh (make una save me oh),
na there i know say na by experience, na
that my guy come even teach me how to
fucck, just like lil wayne how to love,. I took
my phone and start playing game trying to
keep myself busy, i play fifa14 na so barca
beat me scatter scatter, lol my head no dey,
if na before i for kill them, i continue playing
my game till 7pm, then i went outside to look
at people passing, going or coming, aba is a
very busy place, i tell you if you want to do
busines come to aba city, they know how to
do business very well, the fuckup wey dey na
their road, i be they talk say edo road no
good, but when i reach aba omo na eyesaw, i
sat on one barber’s shop and start looking
at the beautiful ladies passing ( typical
nigeria man) tell me wetin i dey look, na their
yash and their breast oh, lol. When it was
toeight, i went inside and prepare myself to
go out, immediately i finish putting on my
clothes, my phone ring, i check the caller and
i saw my love.
Adanna: are you ready. Me:
you know i am. Adanna: ok start coming. Me:
test me the direction. Adanna: just put the
chain on, the chain will guard you. Me: ok. I
have seen alot of miracle so this one is not
a new thing, i put the chain on my neck and
set out to adanna mysterious house. I was
on my way going to nowhere in particular, i
came out from my frontage, left or right? I
dont know, i decided to follow left going
towards MCC road, i keep on moving, then
something struck, from the beginning she
told me she use to watch me escort my
girlfriend, that means her house should be
close to that tonymas areas, so i followed
my instinct and just keep on walking, after
walking for 20minutes or more, i reach one
junction, where 4 roads join, one to ariaria
market, the other to tonymas, i followed the
road to tonymas, i reach aba-portharcourt
main road, come and see how motors are
flying as if something is pursuing them from
behind, if by mistake now accident happen
they will blame the devil as always, mean
while its their fault, sometimes i do pity the
devil because the kind of blame we human
put on him is too much, everyday we human
pray
“God punish devil, God kill devil” i
wonder why hes still alive up till now, or is
he not? maybe somebody need to clerify me.
I crossed the road, and walk to the other
side, i dont know where am going all i know
is that am going to adanna house, anywhere i
found myself, then i pray to God for
protection, after i crossed the road i
continue moving forward, then i saw a street
where they sell bread at the front like
wholesale, many pickup van (painted red)
stood at the front of the store, i followed the
kpotokpoto (abeg wetin be the english name)
street, come see as my leg begin draw like
mama nkechi draw soup, the kpotokpoto stain
my trouser no be small, i manage pass that
area, then i saw two road, left or right i don
know, i look forward and i saw children
playing ball (red ball) at the road, i follow
that lane, i keepon walking for 10minutes then
i saw one small building paint white and red,
a complete convertible house, i look at the
house and i saw a big tree at the front, a
red rope was used to tied the tree, i go to
the house i knock once, nobody answer, i
knock again nobody answer, then i heard a
voice from my back.
“welcome” I was shock
like electric fish, i turn back and i saw
adanna starring at me and resting her body
on the tree with red rope, folding her hands
and crossing her leg as if she want to take
picture,. Adanna: so how did know here?
——————————
*Page 49*
Me: i dont
know, i just follow my mind, adanna: hmmm
thats good, but to follow your mind,
something must tell you where your mind to
go. Me: yeah, i saw red van, red ball and red
rope. Adanna: the van is not white actually,
and the ball is not red, but black and white,
only the tree is red.
Me: then how come
everything is red, or am i having eye defect.
Adanna: ahahaha my love will never have eye
defect ( she said and hold my hands as we
walk inside the mysterious house) its just a
crazy illusion planted on your head,. Me:
hmmm i dont know why am free around you,
i suppose to be afraid but no, i just feel safe
anytime am close to you. Adanna: is like that
something, you know men always want to
prove something when they around women,
me: i dont understand, prove something like
wht? Adanna: to prove that they are not
weak when in the midst of women, ok tell me,
the other you followed me to my other
house, if i was a man, would you have
followed me. Me: no of course. Adanna: good,
then you have answered you question. We
went inside, everything seems normal like
normal human being house, i was expecting
to see something scary like the former
house, but no scary things at all, i saw my
picture posted on the wall. Me: how did you
get this picture. Adanna: from your phone.
Me: waoh, and you didnt tell me you have you
my picture. Adanna: weell i dont see any need
telling you. Me: and come to think of it i dont
have any of your picture oh. Adanna: what do
you need my picture for when i will always be
with you. Me: well you are not always with me
as a matter of fact.
Adanna: yeah i know, i
have be busy, but starting from tommorrow i
will always be with you. Me: busy with what
exactly? Adanna: bringing our soul together.
Oh yeah i even forget, i came to ask her
about that but how come i lost concentration.
Me: yeah i remember, tell me the truth do i
really have 14 more days to live? Adanna:
physically yes, but spiritually No. Me: no no
no i dont want to die now, am too young to
die, you have to stop whatever you are doing
with my soul ( i said as if my soul have not
been trapped already ). Adanna. Come on
relax,. Which kind relax be that you tell me i
go die 14 days and you dey tell me to relax,
she gave me a cup of water and hold me as
we both sat down together in her big bed, i
wonder wetin she dey do with the bed.
Adanna: come on, i thought you loved me. Me:
oh yeah i do, Adanna: then whats difficult for
you to sacrifice your soul for me so that we
will live forever, you wont grow old you will
remain like this forever, or do you want to
live me in this world all alone when you die. I
thought about it living immortal, god among
human, omo na who go say no to this sweet
offer, and all i have to do is to give up my
soul, and what if i dont, i will grow old and
die living behind my darling adanna, No No No,
i cant do that, i have to accept her offer. Me:
what about my school, my family and
everybody i care about? Me: after you
sacrifice your soul, is only me you will able
to love, nobody else, you wont care about
your family or your love ones, but you can
still go to school, touch anything, feel
anything, people can see you also and talk to
you. Hmmm so i wont have the heart to love
anyone except her, but come to think of it, as
it stand now, do i really love anybody else
apart from her, i dont care about my family,
my friends, my soul is already lost with her
so its better i become immortal so that i will
be able to live with her forever.
Adanna: all i
care about in this world is you, so please if
you really love me you will agree to do it,
i’ve been living lonely since the 16th century,
but when i saw you i found love, peace, joy,
and happiness again since then my life
change. Me: you know i will do anything for
you my dear, i dont care about my soul so
take it, so far am with you in this world am
satisfied, beside my soul is long gone,
because since i met you, is only you i think
about every seconds of the day, so yes take
my soul and let me be with you forever.
Blood started gushing out her eyes me: my
dear you are bleeding, wait let me look for
handkie.
Adanna: no dont worry, its just a
sign of happiness, she said as she bury her
lips in my mouth and sat ontop me, while i
fell on her bed with slow motion.

